WOMAN RUNS MAD AFTER BEING DROPPED BY SUSPECTED RITUALISTS IN SAPELE, DELTA STATE, SEE PICS, VIDEO
According to reports, this woman na runs woman wey dey hustle for Madam two bottles joint for Koko. Our findings show say some guys carry her go doke for Benin, and dem leave her with 200k and iPhone. Dem carry her con dump for Boyo Road Sapele, just as dem dump her nai she start to dey kolo. Boys don move with the 200k and iPhone wey dem see for her hand.
https://www.youtube.com/watch?v=3Dax8aczDK0
https://m.facebook.com/story.php?story_fbid=2529963907115366&id=100003053453713
(Quote) (Report) (Like) (Share)
Comments are closed.