CONTROVERSY AS MAN IS STABBED IN LAGOS BY A NAVAL OFFICER OVER AN ARGUMENT WHILE, ONLOOKER CLAIMS DECEASED WAS A ROBBER

Man slaughter by a Force Man all because of Argument, itire Police station release the suspect all because he is a Force Man. we need the support of fellow nigerians, they want to sweep this case under the carpet. Justice must be serve. #PCRC #NIGERIAPOLICE

https://m.facebook.com/story.php?story_fbid=2817553121639236&id=10000153728231

 

Ooooshey Jack the ripper
Eediooota
Me shibaraba for 2020. Anywhere I see police na yes sir. Even if I dey shine punna police say make I comot make he shine I go let am enter set I swear. All of them dey madt. Especially those ones Wey dey road because harmattan Don freeze their thinking faculty.

That’s why e good make we no dey jump into conclusions. I won’t change my post about policemen but see wetin happen below . The guy na tiff. He try rob the olopa

Comments are closed.

Verified by MonsterInsights